Love (Explicit) - Burna Boy
Produced by:Dre Skull
Na who go dey by your side if you waka through the fire-fire?
Follow you stand inside the fire hm?
Na who love me I go love hm
Na who love us we go love
Who go believe you when the whole world is calling you a liar-liar?
Hm
Na who love me I go love hm
Na who love us we go love
No go dey live your life to impress anybody
'Cause some people worse pass satan
Na who love me I go love
Na who love us we go love
Even though you love everybody everybody no go fit love you
Fit love you
To my mind to my weapon
**** the world with a large condom
Anytime you dey vex ọmọ
I go like make you hear this song
Me and you no be Jesus
So na only who love us we go love
Uh-huh-huh-huh uh-huh-huh-huh uh-huh-huh-huh
So na only who love us we go love
Uh-huh-huh-huh uh-huh-huh-huh uh-huh-huh-huh
Na who na who na who love us we go love
Tí wọn bota uh
Leave dem inside gutter uh
Focus on your bread and butter uh
Feed your sons and daughter
Make sure that your mother no suffer
Just dey live your life baba
Just keep am real and proper huh
Focus on better customers
You know say Naija no well my brother
Search and you will find
E no matter if they're close to you
Never buy a dream if it's sold to you
Ah-ahn ah-ahn
No be lie
Na who go dey by your side if you waka through fire-fire?
Fire fire
Follow you stand inside the fire hm?
Fire fire
Na who love me I go love hm
Na who love us we go love
Who go believe you when the whole world is calling you a liar-liar?
Liar liar