DJ Tunez
WizKid
专辑:《Cool Me Down (feat. Wizkid)》
更新时间:2025-05-19 00:48:59
文件格式:mp3
Cool Me Down - DJ Tunez/WizKid
Produced by:P2J/DJ Tunez/Spax
Do me oh
E get the way wey you dey do me
E dey do me pass e gbana o
This gbedu makes me feel so so great
I believe in magic
The thing you do me na the matter o
I dey feel like make I maintain oh
Say for the gbedu I be father oh
Omo s'oma cool me cool me down
Whoa whoa
Cool me cool me down down down
Yeah yeah
Cool me cool me down
Whoa whoa
Cool me cool me down
Yeah
O se iba'di
Omo lo se'badi oh whoa
O se iba'di
Omo baby mi se iba'di o whoa whoa whoa whoa
O se iba'di
Uhn kilo fi se ibadi o
O se iba'di
Omo baby mi omo mi o
Omo s'oma cool me cool me down
Whoa whoa
Cool me cool me down down down
Yeah yeah
Cool me cool me down
Whoa whoa
Cool me cool me down
This one dey do me like Sunday oh
Omo robo roboskeske for me oh
Oh
Omo to po to de formy oh
Got the keys for my heart I know you love me
She dey do me like Sunday oh
Omo robo roboskeske for me oh
Give me kiss my babey love me
Promise me sey you go love me
Yeah yeah
O se iba'di
Omo lo se'badi oh whoa
O se iba'di
Omo baby mi se iba'di o whoa whoa whoa whoa
O se iba'di
Uhn kilo fi se ibadi o
O se iba'di
Omo baby mi omo mi o
Omo s'oma cool me cool me down
Whoa whoa
Cool me cool me down down down
Yeah yeah
Cool me cool me down
Whoa whoa
Cool me cool me down
She said she no dey want designer
She said she want the ring upon her finger
Said she no dey want Dolce Gabbana
She said na me dey make her make her ginger
Yeah
She no care about the money
As long as e dey steady steady ringer
Every night and everyday we jogodo
I go fall out everything to make her ginger
Dinah Dinah
Every other day me steady steady wan dey dey with you
Dinah
Every other day me steady steady wan dey dey for you
Say my Dinah o
Every other day me steady steady wan dey dey with you
Dinah
Every other day me steady steady wan dey
Omo s'oma cool me cool me down
Cool me down
Whoa whoa
Cool me cool me down down down
Yeah yeah
Cool me cool me down
Whoa whoa
Cool me cool me down