DJ Mic Smith
Blaqbonez
CKay
J. Derobie
Kweku Afro
Pappy Kojo
T'neeya
更新时间:2025-05-17 12:10:21
文件格式:mp3
Juju (Explicit) - DJ Mic Smith/Blaqbonez/CKay/J. Derobie/Kweku Afro/Pappy Kojo/T'neeya
Lyrics by:Chukwuma Ekweani/David Appiah/Derick Obuobie Jnr/Emeka Akumefule/Jason Gaisie/Jennifer Tania Takoh
Composed by:Sony Kwame Owusu
I dey with my guys
We just dey dey
High wey this girl catch my eye
I step up like hi
Shi you go be my wife
She come dey analyze
She come feel the vibes
The rich nigga vibe
Men ein drip wan make I die
I swear all my life
Never seen your type
I can sleep I can't breath
I just want company
With your biggie back side on top of me
Oooh my baby
I can sleep I can't breath
I just want company
With your biggie back side on top of me
Oooh my baby
Be like sey you do me juju juju juju juju ah
Why you do me juju juju juju juju ah
For your love I be mumu mumu mumu mumu ah
Why you do me juju juju juju juju ah
Yeah yeah
You know my loving no be fake
Don't lead me on
I don't want to be hurt
I swear to God I no fit take o
This kind one I just want to be loved
You spending all your time working
And I'm tired of designer
Is it love is it birkin
'Cuz baby your loving be final
I just need company
And I want you here with me
'Cuz I want your body baby
And your love is all I need
And I need you here with me
'Cuz I want company baby
Be like sey you do me juju juju juju juju ah
Why you do me juju juju juju juju ah
For your love I be mumu mumu mumu mumu ah
Why you do me juju juju juju juju
Ah yeah yeah
Ehu menyim a na ehu de me emina no pra
Menhwe ma alhaji beye na memuna ne dia
Mehu mehu nehu nua
Ne maame ne egya no ehu gya
Mr pompo ehum nehu mia
Ehu menyim a na ehu de me emina no pra
Menhwe ma alhaji beye na memuna ne dia
Mehu mehu nehu nua
Ne maame ne egya no ehu gya
Mr pompo ehum nehu mia
One time for your mind
Two time for your body
Three time girl
I want you yeaah yeah
Four time bed time
Five time no time girl
I want you yeah yeaah
I can't breath I no fi breath
When you no dey my body
Girl I want you all for me
Ask around o do do do
Maestro
The way you do me do me ago
Show you all ma loving
Ago give it give it make you know ano dey jokin
Me wan fi be your man gyal you fi know it
Me ne woa forever and ever
Tell me
Ago give you lovin
I go dey for you my lady
Me I wan to be your company
Tell me
Ago give you lovin
I go dey for you my lady
Me I wan to be your company
Be like sey you do me juju juju juju juju ah
Why you do me juju juju juju juju ah
For your love I be mumu mumu mumu mumu ah
Why you do me juju juju juju juju
Ah yeah yeah