Shayo - Ceeza Milli&WizKid

Ceeza Milli

WizKid

专辑:《Shayo》

更新时间:2025-06-10 02:11:04

文件格式:flac


Shayo - Ceeza Milli&WizKid 歌词

Shalanga lo ma ku si panya oh o lata baby your body na fire

Girl you know say no body badder to ba lo'le wa tun pada oh eh oh

Loke Loke ehn ehn jeun soke ehn ehn

Your matter no be joke oh ehn ehn girl your body fire ehn ehn

Shayo plenty oh manya pana omo yapa oh o gbona gbefun

Baby oh make we manya oh

Shayo plenty oh manya pana omo yapa oh o gbona

O mu mi lara oh owo yapa oh baby oh

Hope say yo no go taya oh

Dey with the one wey dey really really burst my mind

I no mind she no mind say tonight everything is cool and vibe

Everyday na lowkey oh say nobody really know say we no dey like all night

I wanna come through for you baby everything is fresh and cool alright

Taba de sho ma de taba de sho'ma de omoge sho ma la mi oh

Wa till the early momo omoge sun mo bi sho ma gbon mi oh

Erima whine and crase omoge wa wa to mi wo

Omoge I dey for tonight omoge I dey for the ride oh

Dem say we dey do too much o wa oh

You never see anything o wa oh

For your front we go pop champagne o wa oh o wa oh

You dey vex say we buy motor

Genevieve oh shake ukwu o wa oh

Come down make you whine that thing o wa oh

Make that n***a feel something o wa oh

Come close make I spray something o wa oh

Shalanga lo ma ku si panya oh

Joanna make me manya oh

Shalanga lo ma ku si panya oh